Friday 10 March 2017

Hmmm Ghen Ghen Tori sti dey ground ooo Sex and pastors Wahala

Hmmm...rumor has it; yesooo the pastor weh them dey call Apostle Suleman don enter wan chance. Man of god na im dem talk say he impregnate yes he give wan Stephanie belle com deny am and carry police go luk luk this girl for prison ooo. Hmmm d girl wey them they call Stephanie OTobo don bail her sef commot for prison now she don go baff well, com make up plus make down com Sama beta correct hair put for her head make she for be like 24 year old sisi wey she dey claim to be. Now she say she go begi begi police to investigate the matta wella wella to prove oo say na she they talk true and the man of Hod dey lie lie. Make we sidon they look them anya anya like fish eyes lol. Leave married man nooo married man leave sisi noooo ok make we dey watch. We go know who dey talk oo true very soo.

5 comments:

Unknown said...

Why cant this people leave this man of God alone... Must they show their ignorance im public?

Unknown said...

Hmmm na wa ooo who knows who is saying the truth and who is lieing now

Unknown said...

This lady might be saying the truth

Unknown said...

This lady might be saying the truth

Unknown said...

Hmmm na wa ooo who knows who is saying the truth and who is lieing now